We gathered that over the weekend, Mabel took to
her Instagram handle to post a recent picture of her husband with Freda
Francis and the caption:
“I think have had enough of the ridiculing. Freda Francis stay away from my family and I mean it.”
In a new development Comedian AY has come out to reply fans who have been calling him out over the issue of Freda’s pregnancy.
Speaking with TNS the comedian disclosed that:
“And so if I impregnated Freda, is it something
new? Because most of these celebs cover up? That na why you think say
people never hear dis kain thing before. So what if na me give am belle?
Abeg abeg! Na today? Leave my wife for me abeg. Na me get my thing.
My wife put something for Instagram, all of una
dey kolo. I don see my name for every blog wey dey dis country since
morning. Even una wey be TNS sef don carry am. Everywhere I turn, na AY
this, Freda that. Una no even shout on top my upcoming film like this.”


No comments: